Abeg Make One Naira No Comot Inside

     ✍️🤣 LAUGH B4 U SLEEP 👇🤣✍️


    IN AMERICA✍️

    WIFE: Hello babe

    HUSBAND: Hello Darling, how are you doing?

    WIFE: I'm good. How's work?

    HUSBAND: Oh! work is going well. You need something?

    WIFE: Not really, just called to tell you I love you.

    HUSBAND: Oh! that's sweet of you... I love you too. I really do.

    WIFE: Alright... byeee

    HUSBAND: Bye darling.

    Call hangs up☎️😁


    In NIGERIA🇳🇬

    WIFE: Hello, darling

    HUSBAND: Hello sweetheart. Wetin happen? NEPA don cut light?🙄

    WIFE: No, NEPA never come dis area today.

    HUSBAND: So wetin come happen? why you call?

    WIFE: Nothing, I just wan know how work dey go.

    HUSBAND: Sweetheart, I nearly die today.

    WIFE: Wetin happen, darling?

    HUSBAND: As I dey outside shop this morning, na so bird from nowhere fly come shit on my head. Where I dey find water to clean am, na so I go touch naked wire, electric carry me up seven times come throway me outside. As I dey talk to you now, my eyes dey turn me. I no know wetin I do village people o.

    WIFE: Chai, sorry oo🤧

    HUSBAND: Na God go save us for dis Nigeria.

    WIFE: Darling?

    HUSBAND: Yes?

    WIFE: I, I, I love you

    HUSBAND: goes silent for seconds🙂

    WIFE: Hello?

    HUSBAND: Still silent

    WIFE: Hello? Darling!

    HUSBAND: Sweetheart. That money wey dey under DVD no be my own o, I take God beg you.... Make one naira no comot inside. Them use money swear for you?😒😒

    Nigerians why always us🤧🤧😹



    No comments:

    Post a Comment

    ENGLISH: You are warmly invited to share your comments or ask questions regarding this post or related topics of interest. Your feedback serves as evidence of your appreciation for our hard work and ongoing efforts to sustain this extensive and informative blog. We value your input and engagement.

    HAUSA: Kuna iya rubuto mana tsokaci ko tambayoyi a ƙasa. Tsokacinku game da abubuwan da muke ɗorawa shi zai tabbatar mana cewa mutane suna amfana da wannan ƙoƙari da muke yi na tattaro muku ɗimbin ilimummuka a wannan kafar intanet.